Saturday, November 11, 2006

improving air safety in Nigeria.

From my google alerts on Nigeria, I see that the Nigerian Civil Aviation Authority is taking measures to improve air safety in Nigeria ... by requiring passengers to carry their liquids in "transparent, sealable" bags.

Ah, ah, me yake faruwa? Wetin be dis, oh? Na dem say dem go follow follow American wahalla? No be PLANES dem go inspect? No be AEROPORT dem go inspect? No be CONTROL TOWER dem go inspect? Na passenger wey dey carry shampoo cause pilot dem go waka im plane for bush? Na wah for dis Naija oh!

Note: 12 Nov 06
Ok, never mind. Apparently this is on international flights....

No comments: